NA WA O!!!
Wetin we dey hear say them won carry evil deadly spirit come Nigeria, say na 5G, abeg i know say i no like book and i for one's all my life for school i never carry first for anything for my academy Hehehehehehe......as e dey hot abeg, if you like laff na ya pocket. I know say we get 2G, 3G, even 4G network abi no be so?
See me see wahala my fellow nigerians for 5G network, i bin dey even say if them put ama say we no go dey get network issue. Just like iPhone don upgrade get 2,4,6,7,8,10, con get X + max, no be so? my dear people make i hear from una as quarantine don keep us on a lock down for this lagos.
PLEASE LEAVE YOUR COMMENT VIA COMMENT SECTION/ DM TWITTER: @RITA76582848 , INSTAGRAM: @iamritaazubuike
THANK YOU